New

Pray Lyrics by Wizkid 

Morayo
Wizkid — Pray Lyrics

[Verse 1]
Ọmọ, na long thing
You see, I no fit tell you everything I don see
Remember time when the money no dey come quick?
All of a sudden, see as dem dey rush me
I pray to God say my matter no go lost key
Back to the dungeon, make I tell you something
No be say I never suffer for this country
But at the same time, sapa no go touch me

[Pre-Chorus]
So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue
When I get nothing but the vibеs and my crew
And all the lyrics and my flows, and the strеaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wonder why we can never lose
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, “Ayo Balogun, they can never find another you”

[Chorus]
Àigbọ́fá là n w’òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l’oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

[Post-Chorus]
Yeah, ko de ṣe dán dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate ’til the sun up
Mm, ko de ṣe don don
Every day, say na blessing
Ọmọ, awa jẹ ló
We elevate ’til the sun up

[Verse 2]
Year 2011
Lil prince move to a whole ‘nother level
Starboy Wizzy, I been known from the get-go
Never forget, oh, I no be your set, oh
So, when you see me, drive by
I no dey let opportunity pass by
Na double six if na God throw dice
Ka ṣa ma gb’àdúrà, ká má prosper

[Pre-Chorus]
So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue
When I get nothing but the vibes and my crew
And all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wonder why we can never lose
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, “Ayo Balogun, they can never find another you”

[Chorus]
Àigbọ́fá là n w’òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l’oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

[Post-Chorus]
Yeah, ko de ṣe dán dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate ’til the sun up
Mm, ko de ṣe don don
Every day, say na blessing
Ọmọ, àwa jẹ ló
We elevate ’til the sun up

Listen to “Morayo” Here