Awolowo (Remix) Lyrics by Fido Feat. Tiwa Savage
Fido & Tiwa Savage - Awolowo Remix Lyrics I go smoke that ganja until I go blind You go know say I take ganja all the time Pass me the ganja give me brown rizzler Pass me the ganja light me up so high Take me over, over, I dey cloud so high Fly me up oh up so high Till I find myself talking with most high Some, some think say me I don mad Oh Oh he still dey go Leave am, leave am, leave am I think say him don enter that side As I dey let them know wetin dey my mind Some dem take me for a fool yeah Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah) A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo) Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo) Won […]