For My Head Lyrics by Mr Eazi & Mugeez featuring DJay
Mr Eazi & Mugeez – For My Head Lyrics featuring DJay Ye ye ye ye ye Zagawhat Yes you know Since dem born me i never see Person wey fine like you Tell me what i gon do (i don’t know) Odo ma kuma be so mi mu Be fi ma nu Ya body sweet like banku For my head For my head All your problem put for my head (for my) For your chest For your chest (make i chest) Na wahala e dey for your chest For my head For my head All your problem put for my head For your chest For your chest (for your) Na wahala e dey for your chest See make we flex my baby you get the right o Cos she be more than a lady o she no dey fight o […]