New

Ruger & Bnxn — Ilashe Lyrics

[Intro: Ruger]

Ilashe water way

Splash on me ko kan aye

Hennessy on the way

Maa order lọ ọmọ aye

I go splurge you all my pay

Na legit ko n ṣe ase

Maa order anything wey you want, girl, it’s alright

[Chorus: Ruger]

Ilashe water way

Splash on me ko kan aye

Hennessy on the way

Maa order lọ ọmọ aye!

I go splurge you all my pay

Na legit ko n ṣe ase

Maa order anything wey you want, girl, it’s alright (Order lọ kọ shaaye)

[Verse 1: Ruger, BNXN]

Swear that you don’t know what we are doing here

Abi no be free boat wey you use reach here?

Swear say you no feel all the doings here

You don enjoy finish you come dey lose interest

You no e don finish to ba le mu mi bẹẹ

Baby inu mi ma dun to ba le fun mi jẹ, baby!

Who goes there? le le

When money full wallet?

Eleyii? o pọ sẹ!

Tell me wetin bọbọ no get

[Chorus: Ruger]

Ilashe water way

Splash on me ko kan aye

Hennessy on the way

Maa order lọ ọmọ aye!

I go splurge you all my pay

Na legit ko n ṣe ase

Maa order anything wey you want, girl, it’s alright (Order lọ ko shaaye)

[Verse 2: BNXN]

Why you’ve been keep me waiting

When your legs should’ve been shaking, shaking

You’re my number-one rating

Shouldn’t be me that you are delaying

Playing games with

Eleyii nasty

She no be catfish, kele na bad bitch, as we dey for bar beach, oh baby

Lo ko mi tanṣo

Lẹ mọ mi jẹ a jo, you know the parol

You con dey move slow, no way!

Fi sẹnu bi Harmonica

Ko le kowo mi lọ, mo maa gbe wa, e sure

[Chorus: Ruger]

Ilashe water way

Splash on me ko kan aye

Hennessy on the way

Maa order lọ ọmọ aye!

I go splurge you all my pay

Na legit ko n ṣe ase

Maa order anything wey you want, girl, it’s alright