New

Kese (Dance) Lyrics by Wizkid

Wizkid – Kese (Dance) Lyrics

Chorus
Dance (Gbedu)
Chale, make we dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance

Verse 1
For the vibe, I’ve been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (
Okay)
Mm, anytime I dey
Whether night or day, I dey on my j’s (Yebo)
Even normally, mm
Them go dey dance to the gbedu, them go feel high ray
‘Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my j’s, I dey on my j’s

Pre-Chorus
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, gbẹ́mi de’bè
And it’s a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Chorus
Dance (Gbedu)
Chale, make we dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance

Verse 2
So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I’m wasted
And I’m feeling reckless
Na who buy last get lastest
That’s why I’m working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k’ama de’bè

Pre-Chorus
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, gbẹ́mi de’bè
And it’s a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, gbẹ́mi de’bè
And it’s a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Chorus
Dance (Gbedu)
Chale, make we dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance

Listen to “Kese (Dance)” here.