Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Fireboy DML —️️ letting go (with Lojay) Lyrics

#image_title

adedamola

Fireboy DML — (with Lojay) letting go 

[Verse 1: Lojay]

Sometimes you’re rude

Sometimes you hold it back

This kind of inconsistency in love e no fit last too long, oh, baby

And I was obviously head over

Now I’m packing my bags and running on my heels, oh no

[Chorus: Fireboy DML]

‘Cause sometimes loving is letting go

But you know say I go always dey for you

So if you love me, let me know

Make I no go carry gbese on my own

[Verse 2: Fireboy DML & Lojay]

Let me tell you all about Julie (Julie, Julie, Julie)

Every other day she dey swear say she love me truly, truly, yeah

Been my best friend since uni’

Shawty look likе a superstar in a James Bond movie

But thе repercussion was not enough

You know say I’m quick to fall in love

Evidently you’re cheatin’ too

But I gats handle my trust issues

You sef, put yourself in my shoes

All of the time wey I waste on you I’ve fully given up

And you’re my happily never after baby

[Chorus: Lojay]

‘Cause sometimes loving is letting go

But you know say I go always dey for you

And if you love me let me know

So I no go carry gbese on my own (Oh, yeah, yeah, baby)

[Verse 3: Fireboy DML]

I found you and I lost my mind

Without you I no fit survive

Why you dey do me one kind?

Why you dey pour me water then set me on fire?

Make I no lie, I don tire

Baby, don’t waste my time

And I know you’re holding tight to me but

[Chorus: Fireboy]

Sometimes loving is letting go

But you know say I go always dey for you

So if you love me, let me know

Make I no go carry gbese on my own

Listen to “adedamola” Here

You May Also Like

Culture

There has been a lot of praise over the ceremony French Prime Minister Edouard Philippe presided over to return an important artifact France seized...

Fashion

Joselyn Dumas, Ghanaian Actress and TV Host, while speaking with fashion stylist and style influencer Empress Jamila and custom menswear brand CEO, Brommon, on...

Music

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipisicing elit, sed do eiusmod tempor incididunt ut labore et dolore magna aliqua.

Culture

There have been stories of celebrities testing positive for the Coronavirus from Idris Elba to Tom Hanks. Most of the stories result in Instagram...