Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Asake — Mentally Lyrics 

#image_title

LUNGU BOY

Asake — Mentally

[Intro]

Mentally, mentally

[Chorus]

Mentally, mentally

I dey strategise mentally

No slacking, no slacking

Ka sa ma lo, no shaking

Omo them no fit imagine

Where I go dey tomorrow? I dey move like magic

I fit dey for Cincinnati

Pass their go Abu Dhabi, anyhow e go be

In case you wan do pass yourself go front

Na money we dey use ball for here, so mo?

Aye yii ko pe meji jeun lo

Many people don go, many people don come, show love

[Verse 1]

Skibi kobobo skibi kobo

If I don dey dull give me liquor

Omo ope lawa, awa n gbope o

Alhadullilah, a o ni na tan o

Tin ba romo mefa mo ma sopę o

Ice on my neck

LV, fuck I’m big on flex

Thug life make I dey shirtless

I dey reckless ko dę ni wale

Lagbara Satiramoni

Moving fast bi Sarkodie, Animakoli

O legendary

Oh no no no is plenty

Loke loke jejely

Ridding slow in my Mercedes

Base one or two mehn am still on cruise

Tin ba romo meta mo ma pon mi kun

Timberland is my favorite shoe

Moving like I be Scooby Doo

My brother tell me, “What it do”

A o şa le ku

OG’s know me for my hood

Won man so pe mo ngara ju

Olohun mi lo le humble mi

Bolo wan dey gum body

Hmm hmm hmm hmm hmm comot body

[Chorus]

Mentally mentally

I dey strategize mentally

No slacking no slacking

Ka sa ma lo no shaking

Omo them no fit imagine

Where I go dey tomorrow I dey move like magic

I fit dey for Cincinnati

Pass their go Abu Dhabi, anyhow e go be

In case you wan do pass yourself go front

Na money we dey use ball for here, so mo?

Aye yii ko pe meji jeun lo

Many people don go many people don come, show love

[Verse 2]

Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah

Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah

Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power

Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no

Wahala

Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah

Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah

Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power

Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no

Wahala

[Outro]

So n lọ?

Ọmọ so n lọ?

So n lọ?

So n lọ?

Şo n lọ?

Listen to “LUNGU BOY” Here

You May Also Like

Culture

There has been a lot of praise over the ceremony French Prime Minister Edouard Philippe presided over to return an important artifact France seized...

Fashion

Joselyn Dumas, Ghanaian Actress and TV Host, while speaking with fashion stylist and style influencer Empress Jamila and custom menswear brand CEO, Brommon, on...

Music

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipisicing elit, sed do eiusmod tempor incididunt ut labore et dolore magna aliqua.

Culture

There have been stories of celebrities testing positive for the Coronavirus from Idris Elba to Tom Hanks. Most of the stories result in Instagram...