New

Awolowo (Remix) Lyrics by Fido Feat. Tiwa Savage

Fido & Tiwa Savage – Awolowo Remix Lyrics

I go smoke that ganja until I go blind

You go know say I take ganja all the time

Pass me the ganja give me brown rizzler

Pass me the ganja light me up so high

Take me over, over, I dey cloud so high

Fly me up oh up so high

Till I find myself talking with most high

Some, some think say me I don mad

Oh

Oh he still dey go

Leave am, leave am, leave am

I think say him don enter that side

As I dey let them know wetin dey my mind

Some dem take me for a fool yeah

Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)

A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)

Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)

Won ba mi so (Won ba mi so)

Mo ti koti kun siwon

Me I no mind wetin dem go talk

Ewe at’egbo, na the only thing I know

Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)

Won ba mi so (Won ba mi so)

Mo ti koti kun siwon

Thank you Jah for giving us rain

Abundant blessings mi a Jah fi rain

Blessings from a plant, eat ganja all day

Puff one, two, take off my pa-pains away

Oh away, yeah yeah

Emi o ma le mu’gbo t’Olu ba we

Rara oh, I go roll my spliff my way

My way no be your way (Yeah-yeah)

Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)

A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)

Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)

Won ba mi so (Won ba mi so)

Mo ti koti kun siwon

Me I no mind wetin dem go talk

Ewe at’egbo, na the only thing I know

Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)

Won ba mi so (Won ba mi so)

Mo ti koti kun siwon

Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)

A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)

Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)

Won ba mi so (Won ba mi so)

Mo ti koti kun siwon

Me I no mind wetin dem go talk

Ewe at’egbo, na the only thing I know

Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)

Won ba mi so (Won ba mi so)

Mo ti koti kun siwon

Listen to “Awolowo Remix” Here.