Shallipopi & Olamide – Order Lyrics
Intro: Shallipopi
Shalli-Fucking-Popi
The president of pluto
Seh!
Fire!
Only one pluto presido
They call me shallipopi
Chorus: Shallipopi
Order order order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Wai’!
Post-Chorus: Shallipopi
Bring that ass make I rock am (rock am)
Say baby all is in order
Car too fast I wan break e my bumper (bumper)
Two, three cars nor important
I nor dey bother I go get anothеr
Too mysterious you nor fi’ to discover
Too toxic they call mе motherfucker
Asked her, baby I come from the gutter
Wahala!
Refrain
Nai every country wey i dey shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Verse 1: Olamde
Yaw!
When I go in, I go hard
I go crazy, I go mad
I conveniently, I confam
From Shalli the pop nigga I go san
I pray make I no fall or lose am
I go Genesis, I go psalm
Some niggas wanna see when I go down
Like trailer wey no get break I go jam
Gbedu go drop, dem go dance
Them go do like say them go trans
Come suffocate me with your yansh
Soft like potato wey dey mash
She sabi play ball, Uku jam
She dey bubu me, Uko jah
She say make I come and march am
I go crazy for Tojah, Tojah
Bridge: Shallipopi
Wai’!
Hennessey order o
Order o, order order o
Azul order o
Order o, order order o
Hennessey order o
Order o, order order o
Belle’ order o
Order, order, order, order, order
Chorus: Shallipopi
Order order order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Wai’!
Post-Chorus: Shallipopi
Bring that ass make I rock am (rock am)
Say baby all is in order
Car too fast i wan break e my bumper (bumper)
Two, three cars nor important
I nor dey bother I go get another
Too mysterious you nor fi’ to discover
Too toxic they call me motherfucker
Asked her, baby I come from the gutter
Wahala!
Refrain
Nai every country wey I dey shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Bridge: Shallipopi
Wai’!
Hennessey order o
Order o, order order o
Azul order o
Order o, order order o
Hennessey order o
Order o, order order o
Belle’ order o
Order, order, order, order, order
Typify: A sleek WordPress theme for bloggers. With its clean design, customizable layout, and typography options, it’s perfect for showcasing your content beautifully.
Please login or subscribe to continue.
No account? Register | Lost password
✖✖
Are you sure you want to cancel your subscription? You will lose your Premium access and stored playlists.
✖